
Drunk Driver kill pregnant woman, 13 odas for Calabar Bikers carnival
One accident for Bikers Carnival inside Calabar, Cross Rivers state, south-south Nigeria don leave 14 dead and anoda 24 for inside hospital, na so police

One accident for Bikers Carnival inside Calabar, Cross Rivers state, south-south Nigeria don leave 14 dead and anoda 24 for inside hospital, na so police

Plenty civil servants no too turn up for the state Secretariat today even as the two days public holidays wey Federal Government declare don end.

One Federal High Court for Abuja on Monday sama di Director-General of di Peter Obi Presidential Campaign Doyin Okupe two years in prison for money

Google don release di list of di tins wey pipo search for pass for di year 2022 and presidential candidate of Labour Party (LP) Peter

Di presidential candidate of di All Progressives Congress (APC), Bola Ahmed Tinubu don address di controversies wey sorround im age, school and record for di

Nigeria Goment say dem don recover one billion dollars ($1,000,000,000) since President Muhammadu Buhari administration start from May 2015 till date. Attorney General of di

Na Breel Embolo open scoring for Switzerland against Cameroon. Afta a balanced first half for di Al Janoub Stadium di two teams change dia tactics

Plateau State Police Command for Nigeria say dem dey investigate di death of one 11-year-old Margaret Joshua afta her madam allegedly beat her and inflict

Japan don sama Germany 2-0 for di 2022 World Cup for Qatar. Both teams wey dey for Group E meet each oda for Khalifa International

President Muhammadu Buhari today 23 November 2022 unveil di redesigned naira notes for State House Abuja. Di President during di ceremony explain say di new