Federal High Court Don Nullify Rivers APC Primaries
Justice E. A Obile of the Federal High Court wey sit down for Port Harcourt don disqualified Tonye Cole as Rivers State Governorship candidate of
Justice E. A Obile of the Federal High Court wey sit down for Port Harcourt don disqualified Tonye Cole as Rivers State Governorship candidate of
Saudi Arabia produce one of the biggest surprise for World Cup history to beat Argentina 2-1 for their Group C opener with goals from Saleh
Some residents of Bauchi state for northeast Nigeria say dem dey hope say di kick off of oil drilling for dia state go provide jobs.
Federal High Court for Abuja don order di Independent National Electoral Commission (INEC) to immediately resume Continuous Voters Registration (CVR) for 90 days before di
Even as public still dey criticize, Rivers State govnor Nyesom Wike don inaugurate di first batch of im 100,000 Special Assistant ontop Political Unit Affairs.
Teachers of Demonstration Secondary Schools inside Rivers State don talk say life no easy for dem at all, as dem never pay dem for seven
Nigeria goment say Indian Authorities don agree for one written commitment to protect Nigerian students for dia. Abike Dabiri-Erewa, oga for Nigerians in Diaspora Commission