
Grammy nominations 2023 full list: Burna Boy Collect 2 as Tems also gbab nomination
Dis go be di third year in a row im go get nominations for di Best Global Music Album category, first for im African Giant

Dis go be di third year in a row im go get nominations for di Best Global Music Album category, first for im African Giant

One High Court for Nigeria capital, Abuja don cancel one ruling wey convict di Chairman of di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), Abdulrasheed Bawa

Oya vote for your favourite Naija FM presenter/Show. Click on the link wey below to vote.

Di Lagos state police command on Saturday don reveal di result of di autopsy wey dem dey on di deadbodi of Ifeanyi Adeleke, son of

Instagram don talk say dem deactivate di account of di Nigerian influencer and high profile international fraudster, Hushpuppi, sake of say im break dia rules

Human rights lawyer Femi Falana, wey be senior advocate of Nigeria (SAN), don ask President Muhammadu Buhari say make dem pay members of di Academic

Even as public still dey criticize, Rivers State govnor Nyesom Wike don inaugurate di first batch of im 100,000 Special Assistant ontop Political Unit Affairs.

Nigeria President Muhammadu Buhari go on Monday meet with security chiefs for di nation capital, Abuja. According to di tweet wey dey di verified handle

Commercial drivers for Lagos State don warn say dem dey go on seven days protest and boycott of services across di state. Na sake of

Police for Nigeria don comot to deny di tori wey dey fly up and down say terrorists plant explosives alias bombs for Abuja, di nation