Wetin we take $1billion recovered loot do’, Nigeria goment
Nigeria Goment say dem don recover one billion dollars ($1,000,000,000) since President Muhammadu Buhari administration start from May 2015 till date. Attorney General of di
Nigeria Goment say dem don recover one billion dollars ($1,000,000,000) since President Muhammadu Buhari administration start from May 2015 till date. Attorney General of di
Na Breel Embolo open scoring for Switzerland against Cameroon. Afta a balanced first half for di Al Janoub Stadium di two teams change dia tactics
Plateau State Police Command for Nigeria say dem dey investigate di death of one 11-year-old Margaret Joshua afta her madam allegedly beat her and inflict
Japan don sama Germany 2-0 for di 2022 World Cup for Qatar. Both teams wey dey for Group E meet each oda for Khalifa International
President Muhammadu Buhari today 23 November 2022 unveil di redesigned naira notes for State House Abuja. Di President during di ceremony explain say di new
One High Court for Nigeria capital, Abuja don cancel one ruling wey convict di Chairman of di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), Abdulrasheed Bawa
Oya vote for your favourite Naija FM presenter/Show. Click on the link wey below to vote.
Di Lagos state police command on Saturday don reveal di result of di autopsy wey dem dey on di deadbodi of Ifeanyi Adeleke, son of
Instagram don talk say dem deactivate di account of di Nigerian influencer and high profile international fraudster, Hushpuppi, sake of say im break dia rules
Human rights lawyer Femi Falana, wey be senior advocate of Nigeria (SAN), don ask President Muhammadu Buhari say make dem pay members of di Academic