English teams don crash out of UEFA Champions League for di quarterfinals
Holders Manchester City don crash out of di Champions League afta dem lose for penalty shoot-out to Real Madrid for one epic match for Etihad
Holders Manchester City don crash out of di Champions League afta dem lose for penalty shoot-out to Real Madrid for one epic match for Etihad
Borussia Dortmund don reach dia first Champions League semi-final for 11 years afta dem produce one superb second-half comeback to beat Atletico Madrid 5-4 on
Cole Palmer score four goals to put Chelsea almost close to the Premier League top six afta dem beat Everton 6-0 on Monday. The England
Jose Peseiro, don confirm him exit as manager of the Super Eagles after him contract officially expire on Thursday. Peseiro wey carry the Super Eagles
Dem don release ex-Paralympian, Oscar Pistorius on parole from one South African jail, nearly 11 years afta e murder im girlfriend Reeva Steenkamp. E shoot
CAF Best African Player for 2023 Victor Osimhen don tok say na evriday of di week im bin dey hawk wen e dey grow up
The Super Falcons of Nigeria draw with Canda for thier openng game against Canada for the ongoing Fifa Women’s World wey dey shele for New
Di Young Lions, wey never concede any goal for di tournament, don qualify afta dem win Israel 3-0. England bin don beat Israel 2-0 for
The Naija Super 8 tournament is all set to begin today Friday, July 7th at the Mobolaji Johnson Arena. Eight super clubs drawn from all
Mr. Ferdinand Ugwuarua, wey be the Rangers FC Administrative Secretary, talk dis one on Wednesday for Enugu as e introduce the coach give the press