Women World Cup: Naija Draw with Canada with 10 Men

July 21, 2023

The Super Falcons of Nigeria draw with Canda for thier openng game against Canada for the ongoing Fifa Women’s World wey dey shele for New Zealand.

The Naija babes bin concede penalty for second half of the game. But The Captain Chiamaka Nnadozie bin step up as she save penalty wey for give Canada the lead. Because of that she end up winning Player of The Match.

Them go play their next game against Australia.