NAFDAC don shutdown 10 bakeries, 8 table water factories inside Bonny

NAFDAC don shutdown 10 bakeries, 8 table water factories inside Bonny

March 13, 2024

10 unregistered bakeries and eight table water factories yesterday suffer shutdown for Bonny Local Government Area of Rivers State by the National Agency for Food and Drug Administration and Control.

NAFDAC say na because of say dem wan commot plenty fake product wey dey in circulation.

Dem add say these factories dey operate for dirty areas and their hygiene standard very low and dangerous to the consusmers.

The Public Relations person of Nafdac , South-South Zone, Mr. Cyril Monye tok this one for press statement wey him share.

He also tok say the water companies no dey use filter ystems plus instead of automated procedure dem dey use mecanic prodcdure.