I go like work with Tems – Dj Khaled

February 7, 2023

Popular Musician and producer, Dj Khaled don reveal say him go like work with Tems.

He tok this one for interview wey happen for di redcarpet of Grammys.

‘I like her Energy, her vibes plus she dey very talented. She dey also carry her culture for body’ – Dj Khaled tok

Nigerian musician Tems bin win her first Grammy Awards for di song she collabo for togeda with American musicians Future and Drake – ‘Wait For U.