Governor Fubara to Recommence Employment Process at IAUE

Governor Fubara don Promise to Recommence Employment Process for IAUE

March 11, 2024

Sake he wan correct the mago mago wey happen during the employment process for Ignatius, Gov Sim Fubara don promise say him go recommence the employment process

Dis wan happen afta some group of people protest say dem be victims wey dey affected by the process wey Sim Fubara cancel.

Govnor Sim also talk say him go make sure say dis time, na only people wey qualify go get the employment as him preach about the importance of avoiding mago ago and to follow due process.