
Supreme Court of Nigeria don reverse di CBN policy on new notes
Di apex court deliver di judgement afta dem bin adjourn di case wey challenge di federal goment implementation of di naira swap policy wey some

Di apex court deliver di judgement afta dem bin adjourn di case wey challenge di federal goment implementation of di naira swap policy wey some

The Labour Party Presidential Candidate for the 2023 Presidential elections wey just finish, Mr Peter Obi, don vow say as obedient person wey him be,

“I go my polling unit, di queue dey long so I join di queue afta I don check di verification list and I see my

Dem don name Argentina and Paris St-Germain forward Lionel Messi men’s player of di year for di 2022 Best Fifa Awards. Di 35-year-old beat French

Di Independent National Electoral Commission don receive di presidential election results of Osun state. See di result as di returning officer present to di INEC

The Independent National Electoral Commission don declare Mr Thaddeus Attah of Labour Party as the winner of the Eti-Osa Federal Constituency seat for the House of

Rivers State Commandant of di Nigeria Security and Civil Defense Corps NSCDC, Michael Besong Ogar, say di Command dey ready to provide adequate security before,

Magistrate court for Port Harcourt don remand di member wey dey represent Etche/Omuma federal constituency for di House of representatives Ephraim Nwuzi to Prison custody

Di Interagency Committee on Election Security (ICES) meet for di headquarters of di Independent National Electoral Commission (INEC) for Akwa Ibom State, South-south Nigeria ahead

Di deadi body of di late Ghanaian footballer wey die for de Turkiye earthquake, Christian Atsu don arrive in Ghana wia dem go bury am.