
Tinubu suspend minister of humanitarian affairs and poverty alleviation from office
President Bola Tinubu don order di immediate suspension of di Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Dr Betta Edu, from office. Di suspension dey

President Bola Tinubu don order di immediate suspension of di Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Dr Betta Edu, from office. Di suspension dey

Popular Nigerian Actor, Bolanle Ninalowo alias Makanaki don deny one viral video wey dey make di rounds. Di video bin show one man wey get

One of di biggest business joinbodi for Africa, Dangote Group don confam say Nigeria anti-corruption police, di Economic Financial Crimes Commission (EFCC) bin raid dia

Dem don release ex-Paralympian, Oscar Pistorius on parole from one South African jail, nearly 11 years afta e murder im girlfriend Reeva Steenkamp. E shoot

Afta Mayorkun perform for Clabar finish, he come tweet say him no go perform there again sake of say dem collect him jewelries wey worth

CAF Best African Player for 2023 Victor Osimhen don tok say na evriday of di week im bin dey hawk wen e dey grow up

Popular Nigeria Television Authority News Presenter Aisha Bello Mustapha don die after a brief illness for Abuja. Di presenter wey be popular face on Nigerian

Protest don break out for Lafia, capital of Nasarawa state North Central Nigeria afta armed storm one university community, kidnap some students. Tori of say

Di World Health Organization (WHO) don call on governments around di world to increase di tax on alcohol and sugar-sweetened beverages – soft drinks (SSBs).

Oversea care workers no go fit carry dia partner or pikin dem follow bodi come UK again. Home Office data show say na health and