
CBN don direct banks make dem implement 0.5% cybersecurity levy on transactions
CBN don tell deposit money banks for Naija make dem begin to charge 0.5% cybersecurity levy on top of transactions. Dem talk am for circular

CBN don tell deposit money banks for Naija make dem begin to charge 0.5% cybersecurity levy on top of transactions. Dem talk am for circular

The Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don yan say make the System Operator for Transmission Company of Nigeria, cap the power wey dem dey give

Wofai Fada, wey be Nigerian Entertainer, fit dey face wahala for her marriage even before e start. Na so di mata take enta another level

Lagos State Government don give 48-hour quit notice to people wey dey illegally occupy Ikoyi Towers wey dey for Lagos Island. Na di Commissioner for

The EFCC don come out refute di claims wey dey circulate for media say dem don release list of 58 former governors wey dem dey

After di gas explosion wey happen for Abeokuta wey claim one life last week, di Federal Government don talk say dem go stop to dey

Di negotiations wey dey go on for di new minimum wage don nack wall as di Federal Government and organized labor no fit gree on

The House of Representatives Committee on Petroleum Resources, Downstream and Midstream don yan say based on wetin dem find, petrol products dey available for country,

The Federal Government don make one big step for dia commitment to improve transportation infrastructure for Nigeria as dem don inaugurate train operations for the

The wahala with Premium Motor Spirit (PMS) wey people dey call petrol still dey hot as di country dey face fresh gbas-gbos of fuel scarcity,