
“I go kneel beg you!” — Abuja pastor cries out, begs Wike over Jabi Lake land
Drama full ground for Abuja as one pastor reportedly go on his knees dey beg Nyesom Wike make he no allocate land around Jabi Lake.

Drama full ground for Abuja as one pastor reportedly go on his knees dey beg Nyesom Wike make he no allocate land around Jabi Lake.

Oyo State Governor, Seyi Makinde, don yarn am clear-clear say even though former Rivers State governor and FCT Minister, Nyesom Wike, get freedom to support

Na serious gbas gbos wey happen for Abuja as Nigeria Minister of Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike and some military officers knack head together

Lere Olayinka, media aide to the Minister of the Federal Capital Territory, Nyesom Wike, has vowed that his principal will work against former Vice President

Chief Edwin Clark, wey be di leader of di Ijaw people, don call on Inspector General of Police Kayode Egbetokun make dem arrest Nyesom Wike,

PDP Board of Trustees don visit Gov Fubara and dem promise say peace go return to di party for di state. Chairman Adolphus Nwagbara talk