
NLC and TUC don suspend strike amid minimum wage negotiations
The Nigeria Labour Congress (NLC) and the Trade Union Congress (TUC) don call off dia strike after dem hold joint meeting of dia organs. TUC

The Nigeria Labour Congress (NLC) and the Trade Union Congress (TUC) don call off dia strike after dem hold joint meeting of dia organs. TUC

The leadership of the National Assembly and representatives of the Federal Government bin meet on Sunday evening with the leadership of organised labour to try

De Tripartite Committee go meet again on top de new minimum wage matter for Friday, May 31, 2024, as de Federal Government don send invitation

The Organised Labour don repeat their May 31, 2024 ultimatum to the Federal Government to meet all their demands, including implementation of a new national

The Nigeria Labour Congress (NLC) and the Trade Union Congress (TUC) don talk say dem go protest for the offices of the Nigerian Electricity Regulatory

The Trade Union Congress (TUC) don yan say dem go shut down Nigeria economy if di Central Bank of Nigeria (CBN) no reverse im recent

Di negotiations wey dey go on for di new minimum wage don nack wall as di Federal Government and organized labor no fit gree on

Organised Labour don yan say dem dey demand N615,000 as di new minimum wage for workers to manage di many economic wahala and di high