Building of di Supreme Court for Nigeria catch fire on Monday morning Di building wey dey for di Three Arms Zone, for Nigeria capital Abuja contain di of some justices. E neva too clear wetin bin cause Read More ยป