
The government for Anambra State don dey fight parents wey dey send their pikin go beg for street.
Paul Nwosu, wey be state commissioner for information, tok say some parents still dey carry their pikin go street go beg, even though Governor Chukwuma