Police arrest Sam Larry, One of di suspects for MohBad death Di Lagos state police command say dem don arrest Balogun Olamilekan Eletu wey pipo know as Sam Larry. Benjamin Hundeyin, tok-tok pesin of di police Read More ยป