Fire Scatter Houses, Millions of Properties for Mile One
Over twenty rooms , 6 shops with properties wey worth millions of naira don burn down plus one family displace this morning for number 9
Over twenty rooms , 6 shops with properties wey worth millions of naira don burn down plus one family displace this morning for number 9

Dem don sama accuse give di oga dem inside Rivers state taskforce on waste management wey their leader na Jack, because say im arrest three

Di Rivers state house of assembly don screen and confam 18 people as commissioner elect. Some of this commissioner elect wey bin be commissioner before,

One Federal high court sitting inside pitakwa, don cancel all di primaries wey di All Progressive Congress (APC) don do for inside Rivers state ahead