Make Dem Fix Power Wahala, Obi Tell FG Former presidential candidate, Peter Obi, don express concern about di power wahala wey still dey happen for Nigeria afta national grid collapse again. Naija FM Read More ยป