
President Tinubu don approve the take-off of Consumer Credit Scheme
President Bola Tinubu don approve di start of di first phase of di Consumer Credit Scheme (CCS), and e go start with members of di

President Bola Tinubu don approve di start of di first phase of di Consumer Credit Scheme (CCS), and e go start with members of di

UEFA wan confam say nations go fit get 26-man squads for di European Championship wey go happun for Germany dis summer. Di European governing body

EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, don yan say e gats commot im chair if dem no prosecute di beleaguered former Governor of Kogi State, Yahaya Bello.

Dangote Petroleum Refinery don yan say dem don reduce di prices of diesel and aviation fuel further to N940 and N980 per litre, respectively. Di

Zulu Adigwe, one veteran Nollywood actor, don kpai. Di actor kpai on Tuesday, April 23, 2024. E gain fame for im role as Mr. B

Bobrisky don carry matta go court, don file notice of appeal wey dey challenge im conviction on top four-count charge of Naira abuse. For di

England and Real Madrid midfielder Jude Bellingham don win di 2024 Laureus World Sports Breakthrough of di Year award. Di 20-year-old don become one of

Minister of Power, Mr Adebayo Adelabu, don yan say di Federal Government get plan to increase power generation from 4000 Megawatts reach 6000 by di

President Bola Tinubu go commot Abuja today Tuesday, April 23, 2024 go Kingdom of the Netherlands for one official visit, based on di invitation wey

President Bola Tinubu don hail Tunde Onakoya for im new world chess record and for projecting Nigeria’s resilience, self-belief, and ingenuity for global recognition. According