Tripartite committee on new minimum wage go meet again today Friday De Tripartite Committee go meet again on top de new minimum wage matter for Friday, May 31, 2024, as de Federal Government don send invitation Read More ยป
Talks over new minimum wage don stop as NLC dey insist on N615,000 wey dem dey demand from Federal Government Di negotiations wey dey go on for di new minimum wage don nack wall as di Federal Government and organized labor no fit gree on Read More ยป