Supreme Court of Nigeria don reverse di CBN policy on new notes Di apex court deliver di judgement afta dem bin adjourn di case wey challenge di federal goment implementation of di naira swap policy wey some Read More ยป
Wetin dey different about ‘newly redesigned’ naira notes Buhari unveil? President Muhammadu Buhari today 23 November 2022 unveil di redesigned naira notes for State House Abuja. Di President during di ceremony explain say di new Read More ยป