
First Women’s Club World Cup go happen for 2026
FIFA don confirm say the first Women’s Club World Cup go happun for January and February 2026. This tournament go get 16 teams and e

FIFA don confirm say the first Women’s Club World Cup go happun for January and February 2026. This tournament go get 16 teams and e

E good to hear say veteran actress Liz Benson don come back to Nollywood afta she bin spend plenty years away from acting. Before she

Popular street singer, Habeeb Okikiola, also known as Portable, has landed in legal trouble after the police arrested him for allegedly failing to settle the

Erling Haaland don score two goals wey don bring Manchester City closer to win the Premier League title for di fourth time for di row,

The United Nations Resident and Humanitarian Coordinator for Nigeria, Mohammed Fall, don talk say about 5.9 million Nigerian pikin dey face serious food and nutrition

The Federal Executive Council don approve di compulsory Airport Gate Access payment for every single person including Military personnel and Very Important Personalities (VIPs) for

American musician and songwriter Stevie Wonder don officially collect Ghanaian citizenship status from President Nana Addo Dankwa Akufo-Addo on Monday, May 13, 2024. For one

Nigeria Football Federation don show face Finidi George as di coach of Nigeria senior men’s national team, di Super Eagles. For one small gathering for

The Federal Government don talk say dem go give financial assistance to up to 5,000 National Youth Service Corps (NYSC) members. Each of dem go

President Bola Tinubu don direct say make all government ministries, departments, and agencies dey buy vehicles wey dey use compressed natural gas (CNG). E yan