
Tension don dey rise between Nigeria and Mozambique as fresh wahala show face over how dem handle Nigerians wey dey abroad.
Nigerians in Diaspora Commission (NIDCOM) don accuse Mozambican authorities say dem no follow correct process before dem arrest and deport some Nigerians, something wey don