Inter Miami Unveil Messi Padi Hoyos as New Coach, Fans Don Dey Talk Inter Miami CF don officially present Javier Hoyos—one of Lionel Messi longtime padi—as their new head coach, move wey don spark plenty reaction for football Read More »
Messi, odas wey win for di Best Fifa player award Dem don name Argentina and Paris St-Germain forward Lionel Messi men’s player of di year for di 2022 Best Fifa Awards. Di 35-year-old beat French Read More »