Wizkid and Burna Thief My Song – Blackface

July 17, 2023

Former memba of Plantashun Boiz, Blackface don talk anoda one again. Dis time he say Popular song wey Burna boy and Wizkid do wey be ‘Ginger’ na from am dem copy the song.

Blackface talk dis one for Naija Fm where him complain bitterly about the way pipo dey use him song and dem no dey take him permission.

Internet people sha no take am likely as dem criticise say him dey always knack pipo allegation say dem copy am.

Watch am here

https://www.instagram.com/p/CuZ1Mukryg_/