Mayorkun receive support from Cross River state Governor after him lose necklace

December 20, 2023

Afta Mayorkun perform for Clabar finish, he come tweet say him no go perform there again sake of say dem collect him jewelries wey worth plenty money.

He later come back to tok say him meet witH the Governor of Cross River State wey promise say him go compensate am for the value of am.

Remember say him fellow artist Iyanya bin tweet say him go compensate anybody wey go carry the jewelry come give am back