Di video wey show armed officers dey drag one man from him motor and dem kon dey stamp him head until e seem like say e don lose consciousness don provoke plenty anger and e show di issue of police brutality for South Africa.
Di deputy president talk say him “condemn” any unnecessary use of force against unarmed civilians and e yan say dem go carry out “thorough investigation”.
him no get any indication say di Deputy President bin dey present for di scene.