
Ebonyi State Govt Wan ban house and land agents
Governor Francis Ogbonna Nwifuru don yan say from 2026, house and land agents no go fit operate again for Ebonyi State. Di move na to
Governor Francis Ogbonna Nwifuru don yan say from 2026, house and land agents no go fit operate again for Ebonyi State. Di move na to
Jake Epelle don call di Rivers State local government election wey happun on Saturday “democratic scam” and say e no get legal ground. For him
Naija DNA centre, Smart DNA, don drop dia 2025 Annual DNA Testing Report. Di report show say immigration DNA case don rise well-well because of
Labour Party don announce say former presidential candidate, Peter Obi, no longer be di only person wey fit run for di 2027 presidential race. Dis
Davido and Burna Boy lose out for di 2024 edition of di Grammy Awards. Di two big Nigerian artists lose to South African singer, Tyla,
Attacks on e-hailing riders don become source of concern for many pipo especially those wey dey operate for Rivers state, South South Nigeria. Widow of
The Rivers Police command don confam the arrest of one Hope Nwala wey carry hot vegetable oil pour her husband while him dey sleep for
The Commissioner of Police, CP Nwonyi Polycarp Emeka condemn the police assault and brutality of the man for video wey dey trend for social media.
Rear Adm. Saburi Lawal, for one statement wey e release yesterday, talk say dem go pay third tranche of Security Debarment Allowance (SDA) to military
As part of ways to reduce car theft and decrease the crime rate, the Rivers State police command don tok say dem go start to