
Taliban don order hair and beauty salons for Afghanistan make dem close.
One spokesperson for the Vice and Virtue Ministry don talk say businesses get one month to obey di order, and di countdown start from July

One spokesperson for the Vice and Virtue Ministry don talk say businesses get one month to obey di order, and di countdown start from July

For one statement, JAMB Acting Director of Public Affairs and Protocol, Dr. Fabian Benjamin, yan say di copy of 362 result wey di 19-year-old Ejikeme

Afta dem call one witness for di Presidential Election Petitions Court, INEC don “close him defence”. For di hearing of di petition wey di Labour

Rear Adm. Saburi Lawal, for one statement wey e release yesterday, talk say dem go pay third tranche of Security Debarment Allowance (SDA) to military

Special Adviser to di Presido on Health, Salma Anas-Ibrahim, don yan dis mata for one workshop, say di action na part of President Bola Tinubu

Wahala don burst for camp of ruling All Progressive Congress (APC) as dem dey confused for hours after principal officers emerge for di 10th Senate.

Presido Bola Tinubu don yan say e get confidence say im administration dey on top di road wey go success despite di wahala wey dey

Di Presidential Election Petitions Court go hear di petitions wey dey challenge Bola Ahmed Tinubu victory for di 2023 general elections on Monday 8 May.

Many pipo don begin beg for leniency from di British court ahead of di sentencing of Nigerian Senator Ike Ekweremadu. In just a matter of

Nigeria say all don set now to for di first set of Nigerians wey dem evacuate from Sudan to land Abuja, di kontri capital. Di