
The Enugu State Government don talk say the ban wey dem put on top the sit-at-home order for Monday still dey valid.
The Enugu State Government don express worry about the situation and the panic wey happen for the state on Wednesday. Dem yan say the ban








