
President Tinubu don approve the take-off of Consumer Credit Scheme
President Bola Tinubu don approve di start of di first phase of di Consumer Credit Scheme (CCS), and e go start with members of di
President Bola Tinubu don approve di start of di first phase of di Consumer Credit Scheme (CCS), and e go start with members of di
EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, don yan say e gats commot im chair if dem no prosecute di beleaguered former Governor of Kogi State, Yahaya Bello.
Dangote Petroleum Refinery don yan say dem don reduce di prices of diesel and aviation fuel further to N940 and N980 per litre, respectively. Di
Minister of Power, Mr Adebayo Adelabu, don yan say di Federal Government get plan to increase power generation from 4000 Megawatts reach 6000 by di
President Bola Tinubu go commot Abuja today Tuesday, April 23, 2024 go Kingdom of the Netherlands for one official visit, based on di invitation wey
The Presidency don talk say dem dey ready to launch critical assets for deployment and launch of di compressed natural gas (CNG) initiative before May
President Bola Tinubu go open di African Counter-terrorism Summit for Abuja today Monday. Di Special Adviser to di President on Media and Publicity, Ajuri Ngelale,
The opposition for Togo don kolobi leg waka from one proposed new constitution wey dey intended to extend di reign of President Faure Gnassingbé. Di
The Federal Government don warn traders wey dey inflate prices of goods and commodities unjustly, talk say dem go take strong measures to address di
President Bola Tinubu don yan strong warning to those wey dey try to undermine Nigeria’s sovereignty, say dem go face consequences for their actions. The