Number of death pass 5,000 for Turkish and Syria disaster
Di number of confirmed deaths from Turkey and Syria following di earthquake wey happun early moh-moh on Tuesday don rise to 5,000. Turkey’s death toll
Di number of confirmed deaths from Turkey and Syria following di earthquake wey happun early moh-moh on Tuesday don rise to 5,000. Turkey’s death toll
Di govnor of Kaduna State Nasir El-Rufai tok say e get “elements” for di Presidential Villa wey no want di All Progressives Congress (APC) to
Presidential candidate of di Peoples Democratic Party (PDP) Atiku Abubakar say e don ready to be president for long becos e understand di problem of
Afta di Central Bank of Nigeria announce di extention date for di exchange of old naira notes to new, many pipo don begin ask kwesion
As part of ways to reduce car theft and decrease the crime rate, the Rivers State police command don tok say dem go start to
Over 60 shops with goods wey worth millions destroy this morning sake of say fire for Ikoku spare part market happen this morning. Our Tori
On Saturday 7th January 2023, at about 1645hrs based on tight info wey dey available to Rivers State Police Command, C4I Intelligence Unit Operatives raid
Contrary to belief say Atiku Abubakar dey sick, di true tori na say di man dey hold meetings, na so im spokespesin tok. Atiku Abubakar
Police authorities confam say jaguda pipo attack train station for Edo state, kidnap passengers wey dey wait to board train. Di attack happun for Igueben
One accident for Bikers Carnival inside Calabar, Cross Rivers state, south-south Nigeria don leave 14 dead and anoda 24 for inside hospital, na so police