
PenCom Mandates BVN for Pension Accounts Starting February 1
The National Pension Commission (PenCom) has announced the mandatory inclusion of Bank Verification Numbers (BVN) for all Retirement Savings Account (RSA) registrations and data recapture
The National Pension Commission (PenCom) has announced the mandatory inclusion of Bank Verification Numbers (BVN) for all Retirement Savings Account (RSA) registrations and data recapture
President Bola Tinubu has applauded six Nigerian scientists and engineers named among the 400 recipients of the prestigious US Presidential Early Career Award for Scientists
Tony Book, wey be former Manchester City captain and manager, don die at the age of 90, the club announce on Tuesday. Book, wey play
Real Madrid forward, Kylian Mbappe, don recover from thigh injury wey bin hold am back last week. E go follow di team travel to Doha
Nigerian economist and former presidential candidate, Kingsley Moghalu, don tok on di debate wey dey go on top Kemi Badenoch mata. Badenoch na British politician
NRC Dey Plan to Increase Passenger Space for Port Harcourt-Aba Train during Festive Season. According to South-East Zonal PRO Onyedikachi Onovo, the NRC dey fix
Banks wey dey Federal Capital Territory (FCT) don raise dia over-the-counter withdrawal limit to ₦50,000 per day, from the ₦5,000 wey dem allow last month.
Chairman of the National Population Commission (NPC), Nasir Kwarra, don confirm say Nigeria go do Population and Housing Census for 2025, 18 years after the
Police operatives from Force Criminal Investigations Department (FCID) Annex, Lagos, don arrest one Chinedu Ngwaka, wey claim say him be Bureau De Change (BDC) operator,
Finland police don arrest Simon Ekpa, Finnish-Nigerian separatist leader, for Finland, plus four other people, dem dey suspect dem for terrorism-related wahala, including inciting violence