
Tinubu Wan Collect Another ₦1.15 Trillion Loan to Cover 2025 Budget Wahala
President Bola Ahmed Tinubu don write letter give Senate, dey beg make dem approve one fresh ₦1.15 trillion loan from di domestic debt market to

President Bola Ahmed Tinubu don write letter give Senate, dey beg make dem approve one fresh ₦1.15 trillion loan from di domestic debt market to

One person don die and three odas still dey miss afta di collapse of oil drilling vessel for Delta state South south Nigeria, Seplat

Data wey dem gather from the Nigeria Gas Flare Tracker (GFT), wey be one satellite-based technology, show say Nigeria gas flares don increase by 9.97

Na as much as 40 million people dey fall into dis category, according to Nigeria federal tax agency and the Market Traders Association (Matan), wey