Students of Captain Elechi Amadi Polytechnic, Rumuola, yesterday protest say di school management dey delay to enlist dem for National Youth Service.
One of di protesting students talk say since 2019, dem never mobilize students wey suppose go service because di school management never address their challenges.