#BBNAIJA: Meet All Di Stars Wey Dey For Biggie House

July 24, 2023

The Big Brother Naija All Stars start on Sunday kicked with housemates wey dey battle for N120 Million.

The host of the show, Ebuka Obi Uchendu, introduce the All Stars’ housemates wey consist of selected housemates from previous editions of the show.

The organisers announce say the housemates go dey inside the house for 72 days to entertain TV viewers across Africa and beyond.

These na the housemates wey go participate:

Ceec

Kiddwaya

Doyin

Frodd

Uriel

Angel

Pere

Soma

Princess

Neo

Venita

Adekunle

WhiteMoney

Ilebaye

Alex

Seyi

Ike

Venita

Tolanibaj

Cross

Mercy