According to tori from person wey dey ground, OSPAC bin disarm miliarty man wey folo dey do Oil bunkering na why Soldier invade them.
Meanwhile the tori bin be say allegate sama community say dem kill soldier.
The Public Relations officer of Six Division, Nigerian Army, IWEHA IKEDICHI ONYENONACHI Neva chook mouth for this mata to talk wetin really happen.