
President Bola Tinubu Confident say im administration dey successful
Presido Bola Tinubu don yan say e get confidence say im administration dey on top di road wey go success despite di wahala wey dey

Presido Bola Tinubu don yan say e get confidence say im administration dey on top di road wey go success despite di wahala wey dey

Di Presidential Election Petitions Court go hear di petitions wey dey challenge Bola Ahmed Tinubu victory for di 2023 general elections on Monday 8 May.

Many pipo don begin beg for leniency from di British court ahead of di sentencing of Nigerian Senator Ike Ekweremadu. In just a matter of

Nigeria say all don set now to for di first set of Nigerians wey dem evacuate from Sudan to land Abuja, di kontri capital. Di

BTS star J-Hope don start im military service on Tuesday as im post im bye-bye message to im fans online. Im be di second member

Nigeria election join bodi di Independent National Electoral Commission, Inec don declare di Peoples’ Democratic Party candidate, Govnor Ahmadu Fintiri as di winner of di

Veteran comedian, Julius Agwu don chook mata between him colleagues AY and Basketmouth. The beef between AY and Basketmouth don dey news for some time

According to tori from person wey dey ground, OSPAC bin disarm miliarty man wey folo dey do Oil bunkering na why Soldier invade them. Meanwhile

Dem say the film dey misrepresent the culture of Lagos State. For statement on Wednesday, April 12, wey the state Commissioner for Tourism, Arts and

Supporters of the PDP don wrapped up their protest wey run for 8 days. The protest according to PDP supporters na to demand joint inspection