
Court strike out issue of Shettima double nomination
Di Presidential Election petition Court don strike out di petition of di Allied Peoples Movement for lack of merit and abuse of court process. Di

Di Presidential Election petition Court don strike out di petition of di Allied Peoples Movement for lack of merit and abuse of court process. Di

Best Rap Single Odumodublvck – “Declan Rice” Best Vocal Performance Wande Coal – “Kpe Paso” Best Music Video Director K – “Calm Down” (Remix) Best

Di Nollywood actor make di announcement on im official Instagram handle. Di couple wey many pipo dey admire for social media get two children wey

Senior Gabonese military officers appear on national television to announce say dem don take over power. The group of 12 officers make the announcement shortly

The General Overseer of Deeper Life Church, Pastor Williams Kumuyi, don tok say Nigerians go experience good changes under President Bola Tinubu and him ministers.

Emefiele suppose take im plead for court today but surprisingly di Registrar for court confam to tori pipo say di case no dey for dia

One person don die and three odas still dey miss afta di collapse of oil drilling vessel for Delta state South south Nigeria, Seplat

On Tuesday night di goment meet di striking resident doctors to beg dem to suspend dia strike sake of say dem ready to meet di

The Big Brother Naija All Stars start on Sunday kicked with housemates wey dey battle for N120 Million. The host of the show, Ebuka Obi

Kaduna state ministry of health for northwest Nigeria don confam di outbreak of Diptheria afta some pipo die for Kafanchan town inside di state. According