
Rivers State House of Assembly Complex Catch fire, Gov Sim Sack some Cabinet Members
Fire don destroy some parts of di Rivers State House of Assembly Complex for Port Harcourt. Na around 10:00pm Sunday 29th October 2023 di fire

Fire don destroy some parts of di Rivers State House of Assembly Complex for Port Harcourt. Na around 10:00pm Sunday 29th October 2023 di fire

Nigerian artistes Davido and Rema win wella for the just concluded 2023 Trace Awards wey happun for Kigali, Rwanda, on Saturday, October 21. Rema gbab

India Supreme Court no gree legalise same-sex marriage, dem say dem no get di power to do am. Di court instead accept say make goment

Days after Favour Nweke pour her husband hot groundnut oil for Etche, Another woman, Godslove Olakada don baff her husband with substance wey be suspected

Iranian Narges Mohammadi don win di 2023 Nobel Peace Prize. Dem announce di winner of di ogbonge award for di “promotion of peace” for di

One ministerial nominee, Balarabe Abbas Lawal, collapse on Wednesday while dem been dey screen am on the floor of the Senate. During the Screening, Lawal,

Di Lagos state police command say dem don arrest Balogun Olamilekan Eletu wey pipo know as Sam Larry. Benjamin Hundeyin, tok-tok pesin of di police

One magistrate court wey sit-down for Port Harcourt don discharge and acquitt one Prof David Ogbonna wey be lecturer with the Rivers State University over

Di building wey dey for di Three Arms Zone, for Nigeria capital Abuja contain di of some justices. E neva too clear wetin bin cause

Di Nigeria Police say pathologists dem don complete di autopsy procedure ontop di deadi body of Ilerioluwa Oladimeji Aloba wey pipo know as Mohbad. Informate