
Mayorkun receive support from Cross River state Governor after him lose necklace
Afta Mayorkun perform for Clabar finish, he come tweet say him no go perform there again sake of say dem collect him jewelries wey worth

Afta Mayorkun perform for Clabar finish, he come tweet say him no go perform there again sake of say dem collect him jewelries wey worth

CAF Best African Player for 2023 Victor Osimhen don tok say na evriday of di week im bin dey hawk wen e dey grow up

Popular Nigeria Television Authority News Presenter Aisha Bello Mustapha don die after a brief illness for Abuja. Di presenter wey be popular face on Nigerian

Protest don break out for Lafia, capital of Nasarawa state North Central Nigeria afta armed storm one university community, kidnap some students. Tori of say

Di World Health Organization (WHO) don call on governments around di world to increase di tax on alcohol and sugar-sweetened beverages – soft drinks (SSBs).

Oversea care workers no go fit carry dia partner or pikin dem follow bodi come UK again. Home Office data show say na health and

Di Kaduna state goment don comot to tok say na Nigerian Army carry out Sunday night air strike for Tudun Biri village wey kill and

Nigeria dey share di number three position among kontris for world and di number one for Africa, wey carry di highest number of pipo go

Guinea-Bissau president say heavy gunfire wey break out for di capital on Friday na attempted coup. Im bin dey out of di kontri dat time,

Dem don amputate di leg of popular Nollywood actor and comedian, John Okafor wey pipo sabi as Mr Ibu. One of im family member, Chioma