
Nigeria prepare to deploy over 400,000 security personnel for election
Oga pata-pata of di Nigerian police don announce say dem go deploy over 400,000 security personnel for di forthcoming 2023 general elections to ensure smooth

Oga pata-pata of di Nigerian police don announce say dem go deploy over 400,000 security personnel for di forthcoming 2023 general elections to ensure smooth

Di Kaduna State Govnor Nasir El-Rufai don tell pipo of im state to continue dey spend di old 500 and 1000 naira notes. Dis dey

Rivers State Government don begin the process for the sale of Harold Dappa Biriye building wey be former the former NDDC building wey dey for

Popular Nigerian blogger Linda Ikeji don tok to BBC Pidgin about her first movie wey don stir up some tok-tok and controversy. Dark October na

Popular Musician and producer, Dj Khaled don reveal say him go like work with Tems. He tok this one for interview wey happen for di

Members of St. John’s Catholic Church Rumuolumeni for Iwofe, Port Harcourt, Rivers State, southern Nigeria dey in shock afta dem discover say di pesin wey

Di number of confirmed deaths from Turkey and Syria following di earthquake wey happun early moh-moh on Tuesday don rise to 5,000. Turkey’s death toll

Di govnor of Kaduna State Nasir El-Rufai tok say e get “elements” for di Presidential Villa wey no want di All Progressives Congress (APC) to

Presidential candidate of di Peoples Democratic Party (PDP) Atiku Abubakar say e don ready to be president for long becos e understand di problem of

Afta di Central Bank of Nigeria announce di extention date for di exchange of old naira notes to new, many pipo don begin ask kwesion