
‘Na Army dey behind airstrike wey kill, injure pipo for Kaduna’
Di Kaduna state goment don comot to tok say na Nigerian Army carry out Sunday night air strike for Tudun Biri village wey kill and

Di Kaduna state goment don comot to tok say na Nigerian Army carry out Sunday night air strike for Tudun Biri village wey kill and

Nigeria dey share di number three position among kontris for world and di number one for Africa, wey carry di highest number of pipo go

Guinea-Bissau president say heavy gunfire wey break out for di capital on Friday na attempted coup. Im bin dey out of di kontri dat time,

Dem don amputate di leg of popular Nollywood actor and comedian, John Okafor wey pipo sabi as Mr Ibu. One of im family member, Chioma

Fire don destroy some parts of di Rivers State House of Assembly Complex for Port Harcourt. Na around 10:00pm Sunday 29th October 2023 di fire

Nigerian artistes Davido and Rema win wella for the just concluded 2023 Trace Awards wey happun for Kigali, Rwanda, on Saturday, October 21. Rema gbab

India Supreme Court no gree legalise same-sex marriage, dem say dem no get di power to do am. Di court instead accept say make goment

Days after Favour Nweke pour her husband hot groundnut oil for Etche, Another woman, Godslove Olakada don baff her husband with substance wey be suspected

Iranian Narges Mohammadi don win di 2023 Nobel Peace Prize. Dem announce di winner of di ogbonge award for di “promotion of peace” for di

One ministerial nominee, Balarabe Abbas Lawal, collapse on Wednesday while dem been dey screen am on the floor of the Senate. During the Screening, Lawal,