
8 days of protest by Rivers PDP supporters don End
Supporters of the PDP don wrapped up their protest wey run for 8 days. The protest according to PDP supporters na to demand joint inspection

Supporters of the PDP don wrapped up their protest wey run for 8 days. The protest according to PDP supporters na to demand joint inspection

Office of di Tibetan spiritual leader say e wan tok sorry to di small boy and im family “for di hurt im words fit don
Over twenty rooms , 6 shops with properties wey worth millions of naira don burn down plus one family displace this morning for number 9

The notice by the Commission say all applications for the 10,000 jobs go go through www.rscsc.ng Pipo wey dey interested must attach Recent Passport Photograph,

Uk court don find Nigerian Senator Ike Ekweremadu and im wife plus one medical “middleman” guilty of one organ-trafficking plot, wey involve one 21-year-old man

Di Peoples Democratic Party deputy Govnorship candidate for Lagos say she ‘no regret running for office’. Funke Akindele tok afta her party PDP lose di

Di Independent Electoral Commission, Inec don return di Peoples Democratic Party, PDP candidate Siminialayi Fubara as di govnor-elect of Rivers state. Fubara poll a total

Activities bin stop for Rumuokro and Serious trekking dey happen as commercial drivers dey protest the death of their members. According to the tori wey

Asian-American feem, Everything Everywhere, All at Once top di leads and break records as dem win seven awads for di night including di ogbonge Best

NEMA don confirm at least three pipo dead and several pipo wonjure as one moving train jam one Lagos State goment bus for PWD bus