
Diptheria disease kill over 10 pipo for Kaduna
Kaduna state ministry of health for northwest Nigeria don confam di outbreak of Diptheria afta some pipo die for Kafanchan town inside di state. According

Kaduna state ministry of health for northwest Nigeria don confam di outbreak of Diptheria afta some pipo die for Kafanchan town inside di state. According

Fuel don hit 600Naira for Port Harcourt afta NNPC outlets begin sell for 617 on Tuesday Morning. One of tori person witness some fuel stations

Former memba of Plantashun Boiz, Blackface don talk anoda one again. Dis time he say Popular song wey Burna boy and Wizkid do wey be

Governor Sim Fubara of Rivers State don launch different busses wey go helep people for this period wey Fuel don cost. The launch happen on

Education Minister Robbert Dijkgraaf don talk say dem go introduce di initiative in collaboration with schools, and e go start to dey take effect from

Ova 10 million pipo don sign up for Threads, Meta’s rival to Twitter, within di first few hours of di launch. Mark Zuckerberg, di CEO

Federal High Court wey dey Abuja don grant suspended DCP Abba Kyari bail of N50 million for case of asset declaration wey National Drug Law

Governor Dauda Lawal tok say di restructuring of government ministries and agencies na to reduce di cost of governance and improve di quality of service

President Tinubu don formally ask di House of Representatives to confirm di newly appointed service chiefs. All di new appointees don begin work for acting

Di President still approve di suspension of Excise Duties escalation for locally made products for our country. Special Adviser to di President on Special Duties,