
Nigeria inflation don climb reach 33.20% despite Naira rebound
Despite say Naira don gain value against dollar recently, Nigeria inflation rate don rise reach 33.20% for March 2024, wey be significant increase from di

Despite say Naira don gain value against dollar recently, Nigeria inflation rate don rise reach 33.20% for March 2024, wey be significant increase from di

The National Security Adviser, Nuhu Ribadu, don yarn on Monday say di administration wey President Bola Tinubu dey lead don successfully rescue over 1,000 kidnap

Arsenal bin suffer one surprise 2-0 home defeat by Aston Villa, as late goals from Villa hit Arsenal Premier League title push for Sunday. Di

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don talk say dem don recover N32.7 billion and $445,000 from top officials of di Ministry of Humanitarian

Organised Labour don yan say dem dey demand N615,000 as di new minimum wage for workers to manage di many economic wahala and di high

10 unregistered bakeries and eight table water factories yesterday suffer shutdown for Bonny Local Government Area of Rivers State by the National Agency for Food

Sake he wan correct the mago mago wey happen during the employment process for Ignatius, Gov Sim Fubara don promise say him go recommence the

The cryptocurrency exchange company say, from di 8 of March all di Naira service wey e dey provide for Nigeria crypto traders go stop. For

Jose Peseiro, don confirm him exit as manager of the Super Eagles after him contract officially expire on Thursday. Peseiro wey carry the Super Eagles

Nigeria Defence Headquarters don hala say tori wey dey spread round say high alert don dey sake of coup plot for Nigeria na lie. Di