
FG don start demolition for Lagos-Calabar Super Highway construction
Demolition don start for di properties wey dey for di road wey dem dey construct wey dey lead from Lagos go Calabar for di coastal

Demolition don start for di properties wey dey for di road wey dem dey construct wey dey lead from Lagos go Calabar for di coastal

The Federal Government don talk say dem get plan to include over 20 per cent of Nigerians wey no dey use bank for di banking

The Federal Government don talk say dem dey consider relocation of di Medium Security Custodial Centre for Suleja, Niger State, afta di jailbreak wey see

The German Cabinet don approve say dem go increase pension for di more dan 21 million pensioners for di kontri by 4.57 per cent beginning

Minister of Aviation and Aerospace Development, Mr Festus Keyamo, don direct Nigeria Civil Aviation Authority (NCAA) make dem suspend Dana Airline operations sake of safety

President Bola Tinubu don approve di start of di first phase of di Consumer Credit Scheme (CCS), and e go start with members of di

EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, don yan say e gats commot im chair if dem no prosecute di beleaguered former Governor of Kogi State, Yahaya Bello.

Dangote Petroleum Refinery don yan say dem don reduce di prices of diesel and aviation fuel further to N940 and N980 per litre, respectively. Di

Minister of Power, Mr Adebayo Adelabu, don yan say di Federal Government get plan to increase power generation from 4000 Megawatts reach 6000 by di

President Bola Tinubu go commot Abuja today Tuesday, April 23, 2024 go Kingdom of the Netherlands for one official visit, based on di invitation wey