
Businessman and socialite Cubana Chief Priest go face trial for alleged abuse of Naira
Today, the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) dey set to arraign Pascal Okechukwu, wey people sabi as Cubana Chief Priest, before di Federal High

Today, the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) dey set to arraign Pascal Okechukwu, wey people sabi as Cubana Chief Priest, before di Federal High

E be like say Nigerian Idol don set well-well for di next season, as new faces dey join di respected panel of judges while some

Afta Mayorkun perform for Clabar finish, he come tweet say him no go perform there again sake of say dem collect him jewelries wey worth

Dem don amputate di leg of popular Nollywood actor and comedian, John Okafor wey pipo sabi as Mr Ibu. One of im family member, Chioma

Nigerian artistes Davido and Rema win wella for the just concluded 2023 Trace Awards wey happun for Kigali, Rwanda, on Saturday, October 21. Rema gbab

Best Rap Single Odumodublvck – “Declan Rice” Best Vocal Performance Wande Coal – “Kpe Paso” Best Music Video Director K – “Calm Down” (Remix) Best

Di Nollywood actor make di announcement on im official Instagram handle. Di couple wey many pipo dey admire for social media get two children wey

The Big Brother Naija All Stars start on Sunday kicked with housemates wey dey battle for N120 Million. The host of the show, Ebuka Obi

Di Queen of Soul, wey die from pancreatic cancer for 2018 at di age of 76, and get four sons, no get formal, typewritten will

Afta di global success wey him single ‘Calm Down’ enjoy, wey still get more success with di remix wey Selena Gomez join bodi, Nigerian music