NAIJA FM LISTENERS CHOICE AWARDS 2022 -*VOTE HERE* Oya vote for your favourite Naija FM presenter/Show. Click on the link wey below to vote. Read More »
Autopsy confam Davido son die from drowning Di Lagos state police command on Saturday don reveal di result of di autopsy wey dem dey on di deadbodi of Ifeanyi Adeleke, son of Read More »
Instagram tok why dem delete Hushpuppi account Instagram don talk say dem deactivate di account of di Nigerian influencer and high profile international fraudster, Hushpuppi, sake of say im break dia rules Read More »